P-square - Oga Police Lyrics

Google
 


::Home >> P-square - Oga Police Lyrics


Something you should know about Oga Police Lyrics

Title: P-square - Oga Police lyrics

Artist: P-square Lyrics

Visitors: 676 visitors have hited Oga Police Lyrics since May 27, 2008.







Na which kind yawa bi dis iyeah… (2ce)
Mmh… mmh
Verse 1
I was driving wasn’t speeding so fast
I just dey go jeh jeh I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Comon baby make you step into my car
Me I go take you to a place way
You go like I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see them they ma coming
They tell mi make I stop but I don’t know why
Who be that the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so….
Chorus
Oga police iyeah!
Wetin be dis iyeah!
Yai just dey stress me dey vex me
Na which kind yawa be dis iyeah!
Why you doing dis iyeah!
Ooh…no
See wetin I dey miss
Oga police iyeah!
Wetin be this iyeah!
You just dey stress they vex me
Na which kind yawa be dis iyeah!
Why you doing dis iyeah!
Ooh… no …ooh…no!
Oga police! Iyeah
Na which kind yawa
Be dis iyeah!
Mmh!…mmh!
Mmh!...mmh!
Verse 2
Na so we dey for beer parlor
Just dey jolly
With a friend from America
Way get money
And for my front ishiewu
and turkey different kind of shayo
We dey make eye duty
Plenty bobos just de make there noise
Heeyh!
Enough chickitos just dey make
Their choice….one more plate
As I dey hail my guy begin dey
Wash my hand eeh….
I just dey start, yeeh!
Then all of a sudden see them they ma coming
everybody start to run
but i don't know why
who be dat dey Police
They put their handcuffs on me
then I say Sir na wetin I do
Chorus
Tell me……..
na wetin you go do for this life
Way police no go come harass you
I no…. no…. ooh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me……
Na wetin you go do for this live way
Police no go come harass you
Oga police iyeah….
Wetin be this iyeah
Na which kind yawa be this iyeah?
No…..no…..
Na which kind yawa be this iyeah?
No, no, no, no, no, no, no, no...
(chorus and ad lip til fade)



The hottest songs from P-square

  • P-square - Do Me Lyrics
  • P-square - Ifunanya Lyrics
  • P-square - More Than A Friend Lyrics
  • P-square - No One Be Like You Lyrics
  • P-square - No One Like You Lyrics
  • P-square - Game Over Lyrics
  • P-square - Say Your Love Lyrics
  • P-square - Am I Still That Special Man Lyrics
  • P-square - Roll It Lyrics
  • P-square - Temptation Lyrics


    Fans who visit this lyrics also like:

  • Shinedown - Burning Bright Lyrics
  • Puddle Of Mudd - She Fuckin' Hates Me Lyrics
  • Weezer - Buddy Holly Lyrics
  • Lifehouse - Falling Even More In Love With You Lyrics
  • Josh Groban - I'm A Gangster Lyrics
  • Guns N' Roses - Cats In The Cradle & The Silver Spoon Lyrics
  • 2Pac (Tupac Shakur) - Smile Lyrics
  • Brian Mcknight - Love Of My Life Lyrics
  • Nickleback - Hero Lyrics
  • Lonestar - My Front Porch Looking In Lyrics
  • Paris Hilton - My BFF Lyrics
  • Ludacris - One More Drink Lyrics

    Maybe you are looking for:

    P-square - Oga Police Lyrics for mp3
    P-square - Oga Police Lyric
    P-square - Oga Police Letras
    P-square - Oga Police Songtexte
    P-square - Oga Police Lyrique
    P-square - Oga Police Testo
    P-square - Oga Police Referencias


    Tips to look for free audio clips
    (Don't use those tips to download illegally. To buy music is always the best way to support your idols)

  • Use Google, Yahoo and MSN to find some auido clip sites. Sometimes search engines can direct you to right sites. Now that a lot of auido clip sites are banned by search engines, remember to make good use of exchange links in those sites.

  • Use auido clip search engines outside the United Stats. I used to use Chinese sites such as Baidu, Sogou, Yahoo China to search audio clips. Your browser maybe ask you to install simplified Chinese character, just ingore it. I always can find tons of English audio clips in those music search engines.

  • Use P2P software. It works well for full album audio clips specially. In fact, you almost can find everything with P2P software.

  • Visit artist's offical website. Some artists' sites provide mp3 files for fans to download.





  • Oga Police Lyrics by P-square are the property of the respective authors, artists and labels, Oga Police Lyrics by P-square are provided for educational purposes only , If you like the song, please buy relative CD.